- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Kiss Daniel( Anidugbe Oluwatobiloba Daniel )
-
Woju
Na so na so na so
G-Worldwide Yeh No be you I carry come But na you I go carry go Sisi Agbarigo eh ya Yo wey Nor be you I dey check on o But na you I wanna know know know know know Sisi Ferari o eh ya Yo wey Baby sweet (ahhhh) Baby nice Baby tu di du di du Odikwa tight (Odikwa tight) Sho mope o sexy, malo ro boya iro ni Oti mo pe ode wapa owa fe ma buga s'emi Woju o Le le le le le le le Baby ko ya woju o Le le le le le le Ko ya woju o Omo de yi le le le le le Baby ko ya woju o La la la la la la No be you I want to carry But na you I want to marry Sisi Agbarigo eh ya Yo weh No be you I dey give eye o But na you I want to give my life to Baby o o Baby sweet (AHHHH) Baby nice Baby tu di du di d Odikwa tight (Odikwa tight) Sho mope o sexy, malo ro boya iro ni Oti mo pe ode wapa owa fe ma buga s'emi Woju o Le le le le le le le Baby ko ya woju o Le le le le le le Find more lyrics at ※ Mojim.com Ko ya woju o Omo de yi le le le le le Baby ko ya woju o La la la la la la No be you I carry come girl But na you I carry go Agbarigo o eh ya Yo wey Nor be you I dey check on o But na you I wanna know know know know know Baby o Yo wey Baby sweet Baby nice Baby tu di du di du Odikwa tight (Odikwa tight) Sho mope o sexy malo ro boya iro ni Oti mo pe ode wapa owa fe ma buga s'emi Woju o Le le le le le le le Baby ko ya woju o Le le le le le le Ko ya woju o Omo de yi le le le le le Baby ko ya woju o La la la la la la (Sheyman on the mix) Your boy Kiss e (Le le ma ma le le ma ma le le) So fun ko ya lo joko o (Le le ma ma le le ma ma le le) Your boy Kiss (Le le ma ma le le ma ma le le) So fun pe 'wa la l'eko (Le le ma ma le le ma ma le le) Awa la l'eko (Le le ma ma le le ma ma le) (Le le ma ma le le ma ma le le) (Le le ma ma le le ma ma le le) (Le le ma ma le le ma ma le le) So fun pe 'wa la l'eko (Le le ma ma le le ma ma le le) Its your boy Kiss
-
|